Connection – SamWise BNT

SamWise BNT is a rising Nigerian artist known for his energetic performances and relatable lyrics. His music often reflects streetwise realities and personal ambitions. With “Connection,” SamWise wanted to express the importance of meaningful relationships and support systems over romantic love, highlighting that true connections are what drive personal growth and success.
Lyrics: Connection – SamWise BNT
Intro: SamWise It’s another one, yeah yeah Verse 1: Ooh my Lord, wetin dey sup o? As I dey pray, make your blessing Dey full my cup ooo Sometimes when I wake lowkey I got nothing to chop ooh Boya ko open my way Or tell me wetin dey sup ooo Chorus: Na connection I need I don’t care about my steez I fit do anything that it takes So far it’s not my peace Ahh, this billing is choking Families hoping on me God no fit come down to help Man steady taking risks Make money, money can buy love Love don’t buy money, don’t get stuck Any friendship wey no dey reach bank app No bank am, e no dey last Relationship, omo werey Ashewo boy, tunti gbe dey Everybody go chop breakfast Can I take you out for lunch later on today? Verse 2: Na who get money be legend Enu lasan kor nafin ra Benz I’m craving for more e no bad Tin ba ra private jet Ke mi bawon lowo Kintu lokiki Make I get the fame Kin ma fi iku lo ki ki Chorus (Repeat): Na connection I need I don’t care about my steez I fit do anything that it takes So far it’s not my peace Ahh, this billing is choking Families hoping on me God no fit come down to help Man steady taking risks Make money, money can buy love Love don’t buy money, don’t get stuck Any friendship wey no dey reach bank app No bank am, e no dey last Relationship, omo werey Ashewo boy, tunti gbe dey Everybody go chop breakfast Can I take you out for lunch later today? Hook / Outro: Make money, money can buy love Love don’t buy money, don’t get stuck Any friendship wey no dey reach bank app No bank am, e no dey last Relationship, omo werey Ashewo boy, tunti gbe de Everybody go chop breakfast you out for lunch later today?
Connection – SamWise BNT | Stream & Download MP3
Stream and download “Connection” by SamWise BNT. Listen online, view lyrics, and download the MP3 for free. Discover the story behind the song and the artist’s journey.




5 Comments
Your point of view caught my eye and was very interesting. Thanks. I have a question for you.
Thanks, I really appreciate your comment. What’s the question all about?
Thanks for shening. I read many of your blog posts, cool, your blog is very good.
THANKS
Your article helped me a lot, is there any more related content? Thanks!