Connection By Samwise Bnt

5

Connection – SamWise BNT


SamWise BNT is a rising Nigerian artist known for his energetic performances and relatable lyrics. His music often reflects streetwise realities and personal ambitions. With “Connection,” SamWise wanted to express the importance of meaningful relationships and support systems over romantic love, highlighting that true connections are what drive personal growth and success.




Your browser does not support the audio element.

Lyrics: Connection – SamWise BNT

Intro:

SamWise
It’s another one, yeah yeah

Verse 1:

Ooh my Lord, wetin dey sup o?
As I dey pray, make your blessing
Dey full my cup ooo
Sometimes when I wake lowkey
I got nothing to chop ooh
Boya ko open my way
Or tell me wetin dey sup ooo

Chorus:

Na connection I need
I don’t care about my steez
I fit do anything that it takes
So far it’s not my peace
Ahh, this billing is choking
Families hoping on me
God no fit come down to help
Man steady taking risks

Make money, money can buy love
Love don’t buy money, don’t get stuck
Any friendship wey no dey reach bank app
No bank am, e no dey last
Relationship, omo werey
Ashewo boy, tunti gbe dey
Everybody go chop breakfast
Can I take you out for lunch later on today?

Verse 2:

Na who get money be legend
Enu lasan kor nafin ra Benz
I’m craving for more e no bad
Tin ba ra private jet
Ke mi bawon lowo
Kintu lokiki
Make I get the fame
Kin ma fi iku lo ki ki

Chorus (Repeat):

Na connection I need
I don’t care about my steez
I fit do anything that it takes
So far it’s not my peace
Ahh, this billing is choking
Families hoping on me
God no fit come down to help
Man steady taking risks

Make money, money can buy love
Love don’t buy money, don’t get stuck
Any friendship wey no dey reach bank app
No bank am, e no dey last
Relationship, omo werey
Ashewo boy, tunti gbe dey
Everybody go chop breakfast
Can I take you out for lunch later today?

Hook / Outro:

Make money, money can buy love
Love don’t buy money, don’t get stuck
Any friendship wey no dey reach bank app
No bank am, e no dey last
Relationship, omo werey
Ashewo boy, tunti gbe de
Everybody go chop breakfast
you out for lunch later today?

Share This Song:

Facebook
Twitter
LinkedIn

Connection – SamWise BNT | Stream & Download MP3

Stream and download “Connection” by SamWise BNT. Listen online, view lyrics, and download the MP3 for free. Discover the story behind the song and the artist’s journey.

Share.

5 Comments

Leave A Reply

Exit mobile version